
Watch Lyrics Video below ππ
Song Lyrics:
Once upon a long lost time
Mama born a saint
Memories no dey to shape my thought
No regret, no pain
And all the ladies see me say βmy ovariesβ
Spitting little baby, wetin my mama say
And everybody dey like rookie
Mama tell me wetin my papa say
When everybody dey work for me for free
I frowned dem share the tea
E dey go on
Life dey go on
I crawl, I waka
I say papa
E go on
Life wheel dey turn dey go on
I run, my bro
For school, for mosque
When I be just little boy
I go wear my cape
Imagine the fate of world e dey for my hand
E get time life show me pepper tales
No know my story
The song I been dey sing
E go on
Life dey go on
I run, I take off
Dem try to shoot me down I look them all
E de go on
Life wheel dey turn dey go on
I sabi the road I talk
Dem try to keep me out I buy the bus
And truth been dey hurt me
E no get the shield to protect me
I breathe in, I breath out
To feel alive and say
Dem ditch the bus dem run
Except the people bus dem run
I fix, I patch, I exhaust
Those wey love the journey dem come
E de go on
Life wheel dey turn dey go on
I stand for freedom, for my life
I love, I laugh, I drive to win fair
Ah, to feel alive
To stand the proper and to learn
To stand and try
To free my mind
To be wise
To live in style
To take flight
To take shine
To unlearn
To try again
To win some more
To go far
Try and sing along the instrumental to this song with the video below ππ
COMING SOON…
Download Free Mp3 of Brymo – Life Dey Go on
Leave a Reply