Brymo – Oga (Lyrics & Instrumental)

Read Brymo - Oga Song lyrics
Theta

Watch Lyrics Video below πŸ‘‡πŸ‘‡

Song Lyrics:

She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perchOkay okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay Okay
You no dey taught you well, Oga Γ³
Na wetin life do you
Everything na to snatch for youYou dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup, e don full

Throw away the tools, dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch days dem plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh, between her legs

Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga Γ³
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full

Eh! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
She come comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him hears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, him hears don go, Oga kuku dey hear word

 

Try and sing along the instrumental to this song with the video below πŸ‘‡πŸ‘‡

COMING SOON…

Download Free Mp3 of Brymo – Oga

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.