The second studio album by Nigerian artist Wande Coal is titled Wanted. Six years after the release of his debut album Mushin To Mo’Hits, it was made available on October 26, 2015, through the Black Diamond label. Other musicians on the album include AKA, 2face, Burna Boy, and Wizkid.
Quotable Lyrics;
Tell these people say I don come now yeah Tell these people say I don come make dem hear People wey dey talk bad things make dem hear E don tey when I dey do things I no dey see ya Everytime dem dey shake Everytime dem dey want to celebrate Me I don dey thank God say I make am You sef thank God you go make am oh oh oh Balance well and check am So many brothers dem dey player hate Money going round so I rotate Now come on bodyguard make you protect am It is funny how you dey see me Shey na because I no dey jam before Shey na because I don dey break the law But don’t forget na me be the key to the door Listen And Drop Comment Below!
Leave a Reply