
Watch Lyrics Video below 👇👇
Song Lyrics:
De je – nàà là
De je – nàà là
De je
Chorus:
042 — na we we
White let’s go — na we we
Udi na awgu bu ofu– na we we
Ò zi babe nà ekwu– na we we
042– White Fight Height– na we we
Nkanu nà oji bu ofu– na we we
Ànà iri Nsk– na we we
1st verse:
Ke ke ke ke x 15
Onye gbalia anyi awuo ya wutu wutu
Money big like yokozuna
Asa gbalia anyi awuo ya wutu wutu
Money big like yokozuna
When I drive by
Holla x 10
Holla x 10
Holla x 10
Holla x 10
2nd verse:
042– na we we
When I started dem no believe me
I tell dem say I go win the Grammy
They look at my face yet dem still dey doubt me
042– na we we
The more you look the lesser you see
I got the backing of Jehovah Nissi
So y’all mother s*ckers can never test me
3rd verse:
Ye ba– give them the dance
Ye ba– 042 dance
Ye ba– shaking the yansh
Ye ba– give them palash
Biggie biggie biggie biggie dance– dance
No be juju we too sabi yarns
I geti money but I no sabi Maths
With biggie money I don collect class
Class prefect x 4
Bridge:
Dem say we no go make am– make am
042 boys don take am– take am
Pass the ball we go play am– play am
Like Beckham I go bend am– bend am
Dem say we no go make am– make am
042 boys don take am– take am
Pass the ball we go score am– score am
Bend it like I am Beckham– oh oh oh
Chorus:
042 — na we we
White let’s go — na we we
Udi na awgu bu ofu– na we we
Ò zi babe nà ekwu– na we we
042– White Fight Height– na we we
Nkanu nà oji bu ofu– na we we
Ànà iri Nsk– na we we
Outro:
Ke ke ke ke x 15
Onye gbalia anyi awuo ya wutu wutu
Money big like yokozuna
Àsà gbalia anyi awuo ya wutu wutu
Money big like yokozuna
When I drive by
Holla x 10
Holla x 10
Holla x 10
Holla x 10
042— na we we.
Try and sing along the instrumental to this song with the video below 👇👇
COMING SOON…
Download Free Mp3 of White Money Ft. Zoro – Na We We
Leave a Reply